The 3 grop wey plenti pas na Awusa, Ibo and Yoroba; all dis ethnic grop get move 250 langwej an evri ethnic grop get difrent parole and tradishions. Federal govament dey yuz English langwej, an Ibo, Yoroba and Awusa na for inside of regions dem. Like 50 percent of Naija pipul na Kristian an meni if dem dey stey south of di kontri an di oda 50 % na